He said: "If you know say you dey do fraud, try stop. If you know say you be fraudster, try stop. Una dey see am? na EFCC custody be this. Dem just release menownow, na me know wetin my eyes see for here ooo."
The netizen wrote: "Yousee wetin your brother do. You follow them go pay bride price on Sunday abi you no follow, answer menow." Responding, he wrote: "Please don't piss me off. I wasn't there." See the screenshot below:
[Verse 1] Grateful for the sacrifices All the things wey my eye don see I'm grateful for you and me When they tried to crucify me I'm grateful that you stood by me I'm grateful for you and me [Chorus] Morire gba o Morire gba o Mo tewo gbare
"Oya all the videos wey I dey leave my work for come follow you shoot you go pay menow o. Me sef no small nau. Why she dey whine me? After you use me finish, you still con get mind dump me." See post below:
Biko I need big platform to share the full gist please reach out to me via DM. Now I see the reason you no suppose borrow loan for a friend without written agreement.
Heal this fever [Verse 2] E be night but I dey greet you Bonjour The thing you do me e dey do me kung-fu This thing I see am e be deja vu, ja vu, deja vu E be night but I dey greet you Bonjour The thing you do me e dey do me kung-fu This song
(Verse 1 - Davido) I wan dey with you all night, I no wan dey with you all day Omo wa baby kilode, kini to gbe omashey o You make my head dey gbo gbo gbo, you make my head dey gba gba gba I no wan stress no gra gra gra, me I don live up now
In his words; "see as you wan disgrace yourself na nowyou go really get that izzue." "1: 'Izzue is your song', you featured me bro & it was released on your YouTube & Digital platforms (you chop all the money alone) Thank God everything is
, cheii, shekpe [Verse 3 - Peruzzi] Girls don try, but I no 'gree (but I no 'gree) Cause I gat you (I gat you), and you gat me So make them try try try, ai I want none of them, see, I see none of them, eh Na you I see, oh eh E be you dey my
I have always wanted to be with my daughter, nowyou a giving me conditions While you have always been with another man, even when we were still dating, but you busy monitoring me. Queen you got engaged a month after we had issues ?
Taking to Twitter to share a collage of before and now photos with her cousin, the entrepreneur wrote; "Me and my cousin.. 12 yo me lol.. don't laugh." nengiofficial tweet.
Captioning the post, she wrote: "A gift from me to me❤️❤️❤️❤️❤️ My Father (God) yousee the unseen ? Nd I know you (My Maker) knows dt words alone cannot express how I am feeling right now. All I can say is thank you Lord?????
@ola-Ahmed reacted: "Pikin Dey hungry me ooo." Arike said: "Abeg lets see ade's num, person wey dey date ade plenty o." @motunrayobello165 reacted: "U can help dem now." Hephzibah Anike said: "Just happy for you oo."