He added a catchphrase: "asedey pain dem, egodey sweet us." "SWEET US" is a feel-good record for your playlist. It is ahead of Timaya's forthcoming album, which has been scheduled for 2023.
Oyin Flames: "Na wetin we dey face be this single people wont understand." 🌚💰$nr_BIggIE🤑: "my guy don dey rethink him gender asedey look himself for mirror." Watch video: Tiktok Video.
Stephen Amechi: "why that man go cut the joy short by taking their chair." P DOT: "that time when we deygo uninvited party, even if you like collect chair mke we no sit down we go find BLOCK sit as far rice don dy our hand."
@Teadammyqueen: "Na she dey beat person but na she godey feel the pain .E sure for me 😮". @Edosikala: "Make she nor go bite am ooooooh...... else ego need to take Tetanus and rabies injections for 2 weeks straight.".
Reacting to the clip, One @dooleyfrosh wrote: "Na god Dey bless mumu 🥶." naijablogmedia wrote: "I no understand money Dey change person ? Shey e tell you say e no Dey bath again ni ?" oluwa_sharonn wrote: "He fit still dey do am indoor.
of you I dun kolo See I dun deygo, one ticket to Obodo Oyibo See baby, if you want to leave, biko leave No do shakara, no dey carry your shoulder up As you see me so baby, na because of you I dun kolo See I dun deygo, one ticket to Obodo Oyibo
"I dey drop tonight. @SympLySimi dey drop on Friday. School fees szn. E shaanu, E ba wa bo witi witi" Dem say na 4PM TOMORROW! No vex! We moveeee. 4PM TOMORROW! THE LIFE I CHOSE! BIG FISH time!
Fileh Years ago, there was a girl I used to know I no know say na so egogo But everywhere I go now, she deygo Make we deygo And as I enter Immediately I feel you And as I feel you You are welcome to my temple Oh ahh I never see this kind
Speaking on BetNaija, he said; "Once they start with you, your blood dey dry. If BetNaija start to dey enter your life, you go slim. All your bones godey show." "BetNaija dem go render you useless, people go know say you dey sick."
Akande said: "E fit be say na inner trenches them dey stay normally , so she dey think say she deygo back to that lifestyle 😂🤣" Watch video: dammiedammie35 tweet.
On his X handle, he wrote: Na person wey I go call OG [legend] be this. All day, every day. "Edey sing, rap. Edey sing, edey rap. [He] Inspired a whole generation [of musicians]. It's not a joke."
"Yeah, skit maker go come, scatter everywhere, but before you know, he do cool. But, comedians godey there for years still dey do their thing deygo [sic].
eh) I go just call all my guys (Balance eh) As I get Nairas for my pocket (Balance eh) I go just dey do anyhow eh (Balance eh) As I get money for my pocket (Balance eh) Me and my girls fly to Pari Leggo [Outro] As I get money for my pocket
"E get one level wey you go spoil my name reach Your life go de spoil from there deygo. People wey no dey feed you go just dey h@te you for nothing," she stated.
It's Kel P vibes [Verse 1] Jeun soke o, them godey jeun soke o All my people them go jeun soke o Boss man, ego jeun soke o [Chorus] When the gbedu dey enter body, enter body All the girl, them go shake their body Them go shake their body Oluwa
You know say na diesel I dey sell, I go one hotel go supply diesel, immediately I dey land that place with my workers, your woman dey comout outside from hotel room with another man.