"She gave me goosebumps - Talented girl wows crowd, gets sprayed with dollars as she shows off traditional Igbo dance (Video)
Ahbi my eyes dey pain me, Buh she really did well, she deserves it all." @user6634677739528: "Watin pain me pass na her money wey dem no help her pick." @Nadiel: "Her mother most be very proud of her fine girl come sabi dance."