13 pipo wey dia deaths shake di world for 2023 Di controversial presenter bin host di The Jerry Springer Show for almost three decades from 1991. Dem sabi di talk show host for im Jerry Springer show, wey run in di US from 1991 until 2018.