"They wan use am turn eba?" - Teacher causes stir, shows off tennis bats constructed by students as an assignment
Omo Toyo Si130: "If you use that last one play, no one fit defeat you talking from experience." Paulnwafor: "I remember this thing back in the day, pls wetin una Dey carry that assignment do abeg cause na carpenter do my own."