Since her career as a gospel singer, she has featured in some popular gospel songs like "Nara Ekele" by Pastor Paul Enenche (Dunamis, Abuja), "Ekwueme" by Prospa Ochimana, and "Younodeyusemeplay" by Emma.
Anytime you see me for room dey go up up you know my prayer point? Christ in me the hope of glory". Speaking on BetNaija, he said; "Once they start with you, your blood dey dry. If BetNaija start to dey enter your life, you go slim.
Enjoy this carefully selected play-list that is capable of making you turn-up without going to the club. This is, Gbedu Wey Dey Burst Brain Mix (Vol.2) ..:::Tracklisting:::.. Tekno - Pana (prod. Krizbeatz) Mr. Eazi x Juls ft.
@Poweide Dimaro said; "I tell this boy mk him noDey carry girls play him noDey gree now dem don call him name give goddess." @mac_afunwa said; "Even Emma nodeyuse him life do anything again,e nodey fear anything."
Na you just like over do don't do pass yourself youno agree if the chain is back from abroad na naija you go wear am and your neck no go pain you. deyplay." mikkytorino: "Anybody wey dey hat£ on this guy, must be going through alot on daily
Some reactions to the video here: @Self is magic advised: "Just pour everything away 😂even to use that pot go Dey fear me" @Bigstrikker added: "na so i cook rice yesterday morning, say make i warm am for night, na so i see cockroaches deyplay
, Yea Masterkraft, play this piano (go) [Verse 3] Yea, ah eh, Masterkraft, youno go use beat kill me Yea yea, no thief my thing Something is baithn ah Sorry sir, ah ah ah, eh eh, yehh, wait Who carry my sport machine?
Reactions as mentally challenged man refuses to be healed by pastor user9572458962580 opined: "Watin happen na, youdey press my knack na you wan kill me??? Better leave my craza for me ooo, abi you wan make i normal begin dey pay bills."
@comradeierrbernard said: "You still write Chinonye there. Deyplay. If na me, I go change that Chinonye to Chef Chi. Wetin i wan use my own name do?" @cutebarbie commented: "Her papa don die?"
Wetin go dey make top djs call me wey make everybody dey panic Youuse am set ringlight dey talk things wey no make sense left my house on the mainland to come here..all for your babe to say she doesn't know where you are and you were inside
If I know the address this morning, by night, the owner of the blog would be dead in prison. Pls don't post bad about me, when you post bad about me, I use it to blow.
Itisbobby wrote: "Una fit don Dey craze them go think say e still Dey normal" wendy_adamma noted: "Them go still breakupppppp" endylight1 said: "Please playme Happy mumu by Stanley okorie.
See some reactions below: car_rental_lagos: "She sabi dance pass me." chideraeke___: "See you energy if na you dem dea dash money more energy no go come dea play comot body for granny jor." ichigozie008_ignatius_skills: "Her beauty is not just
@mr_kilanbaka: "Thank agidi I for fear say watin you wan shake your bone." @Qwinb__xx: "No time wey I see this girl wey I no laugh." @bless_ingn: "Na lie, she no get nyash. Me self no get nyash na why I no do ." @cleoladiva: "Deyplay!
Omo Toyo Si130: "If youuse that last one play, no one fit defeat you talking from experience." Paulnwafor: "I remember this thing back in the day, pls wetin una Dey carry that assignment do abeg cause na carpenter do my own."