"Wife material don cook" - Boyfriend expresses shock as girlfriend cooks watery egusi soup and Eba as soft as Pap for him
dominion queen: "abeg nor vex if the garri Cold he go strong still help me put the soup for gas small." user3132996819843: "bros abeg my name na chioma,i sabi cook abeg nor dey call my name like that."