Official presh opined: "Oga leave that guy him no want fall." coolblac_k added: "Person way assignment remain two days to get rich you wan deliver .. deyplay."
Make una nodey lie, You know how much for Lambo? Even Ruger wey get many hit songs never ger Lambo. "I dey vex oo, make una nodeyusemedeyplay. Na so Lambo take easy why all the whole musicians never buy am....
Wetin go dey make top djs call me wey make everybody dey panic Youuse am set ringlight dey talk things wey no make sense left my house on the mainland to come here..all for your babe to say she doesn't know where you are and you were inside
@comradeierrbernard said: "You still write Chinonye there. Deyplay. If na me, I go change that Chinonye to Chef Chi. Wetin i wan use my own name do?" @cutebarbie commented: "Her papa don die?"
Pls don't post bad about me, when you post bad about me, I use it to blow. Stop posting my home, when I was still struggling, no one posted about my home. All my wives leave social media for now".
Itisbobby wrote: "Una fit don Dey craze them go think say e still Dey normal" wendy_adamma noted: "Them go still breakupppppp" endylight1 said: "Please playme Happy mumu by Stanley okorie.
from summoning, wetin my eyes see for Santus Sanitaria no be childs play.. nah Abido shaker save me oh.. you people should be CAREFUL OH" Watch him speak below ...
Nigerian most wanted: "I want to say one thing about two things." itelme847: "the other person have nothing to loose,guy use ur head well." user3183933751260: "mr man you are not serious, youdeyuse ur land dey bet for Nigeria wey hunger wire
@mr_kilanbaka: "Thank agidi I for fear say watin you wan shake your bone." @Qwinb__xx: "No time wey I see this girl wey I no laugh." @bless_ingn: "Na lie, she no get nyash. Me self no get nyash na why I no do ." @cleoladiva: "Deyplay!
See some reactions below: car_rental_lagos: "She sabi dance pass me." chideraeke___: "See you energy if na you dem dea dash money more energy no go come dea play comot body for granny jor." ichigozie008_ignatius_skills: "Her beauty is not just
u no get better capital .. dreams die" temi_bwoy said: "All of una ... na only months una deyuse learn" johnakande penned: "When dem hold u den u go provide ur teacher just Deyplay" chigozienwabunike wrote; Efcc looking at him bombastic side
Prettyptouch reacted: "Is the write up for me." Dahlfavour said: "You be celeb now, na why." @saratu said: "I really want to taste this burger but money nodey to travel,God abeg."
@novel_obt, "Omo I no know how Laycon this thing no charge o cos me I held mine through out. @Jogeorge38, "Awww, Nengi, now I know you just like to play, Kidd wasn't an attraction. @Cynthia.anana_chamz, "My nene [Nengi] likes to play.
Omo Toyo Si130: "If youuse that last one play, no one fit defeat you talking from experience." Paulnwafor: "I remember this thing back in the day, pls wetin una Dey carry that assignment do abeg cause na carpenter do my own."