Davido's alleged girlfriend, Ama Reginald reportedly moves into singer's house (Details)
The post reads: "Tor una remember our old customer Ama Dem say mama don dey sleep for Davido place regularly now, be like Sophia and Ama dey chop Davido now as Chioma just dey low-key on her own trying to stay out of online Drama.