
"E tough for everywhere" - Nigerian man causes stir as he locks pot of rice with padlock and chains
Kelvin Billionz: "Rich man pikin go think say dem dey act skit." biggy_banty11: "Rich man pikin go feel say na content lol." hYce Da living beast: "dem no go even lock person destiny like this."