(Go) Na me dey greet you, how do you do? Emi o gb'oyinbo oh, emi (awa) o lo school Eh, slippers l'an wo o, a o wo shoe Ehn, hello oh, how are you? Gbo, Mushin tabi Lekki, shey na Hamburger tabi saki?
Omoge na winny winny wanna wanna Your love dey do me one time Oh my, Omoge ti mu mi Show me how you're feeling this night Omo say your love say na winny winny wanna wanna Your love dey do me this night yeah DOWNLOAD MUSIC I need your grace
Preship: "Nawaothis small boy the person wen give am nor fit put tray for outside to sell am." ifeoluwa: "Thanks for helping him sister ,I was in tears when watching this video."
wrote: "Beautiful girl like this with a catching smile na him this juju guy miss like thiso ga ooo." sonia467438 wrote: "So you know you won't last in that marriage why did you do wedding for the first time this.
Ah ah, ta lo wa online? Ehn ehn Sorry, it's a pasmine-pas Spinall Na eh eh eh, etuaskeuz, eh, sorry Omawumi- Omawumi kan Malowa oh- so as not to come Wetin dey sup? What is the what?
Chai nawao... why people dey like thisna? We dont even know the real beggars on the street anymore Is this the problem of Nigeria ? Rented right ? The person rent pikin give am to do bizz, agreed and paid for so why arresting her ?
Bless us O Lord." @paschal_ose: "Omo na only God know waiting that man dey face. Thiscountry no easy. @onyaukpal: "Make him do commot before dangote trailer enter road o." @Mikee, "This is truly caused by poverty, let him pray abeg."
In his words: "Make una no vex o but this Kelly girl on my timeline and on most other timelines is way overhyped. As in ehn this girl, na average looking girl abi na my eye" Refer to his post below:
wa n'be- Simi Joromi- Simi che che- Mayorkun Sofa- Kiss Daniel Booty language- Skales ft Sarkodie Dance- Timaya ft Rudeboy P Naughty ride- Wizkid Baby na yoka-Flavour Fia- Davido Malo- Tiwa Savage ft Wizkid Green Light- Dj Cuppy ft Tekno Lafett
This Doctor is a very popular doctor,all of Una sabi the doctor but me I no go call name sha make i no spoil the doctor work??I come in peace,Igi Ewedu oni wo pawa o,Dr Anu knife no go touch us o"
I go call she nor go pick.send messages she go read am no reply is that not wickedness nawa for some people shall o." @Angelina reacted: "You suppose give her hot slap she go know as e dey go." See the video below: Tiktok Video.
, I'm damned) Call my baby o cos I get Pounds to na for you o (Call my baby, cause I have pounds to spend on you) Sha ma redi o, cos all I have is all for you o (Just keep wiggling, cause all I have is all for you) DOWNLOAD MUSIC [Chorus] Ah
Abi na curse? Bobrisky, Denrele, Hasan, Bisi, etc now this one again? Any spirit that will try to convince my future wife into this kind thing HOLY GHOOOOST fire More photos below.
Mr 419: (Obviously subdued)I didn't hear o!. I would have come. Akpos: Did u hear your Mother had leprosy?. U didn't hear about dat too abi?. Mr 419: (Now uncomfortable) No, i didn't hear. Akpos: Nawao! Your wife foolishtoo?.