simi e no go funny

Lyrics: Mr P - Zombie (feat. Simi)

gutter Girl I go naked for road ooh Jump enter water Control me oooh Oh no no no no [VERSE 2 : simi] Your love di smooth pass water Na only you baby oooho No lie, make this feeling no die eeh Your touch di sweet pass e sugar You make me so

Sabinus rants after fans tagged him to gift them N1M

"I no really understand o, 'tag somebody to give you N1M' una go dey tag me, me Sabinus, like una dey forget? Why so quick. No be una dey here I dey post skit, e get anyone wey I succeed for the skit? All of them no be cry dey end am?"

Man shares result after allowing wife give him haircut

@Nneka Onyegbule wrote: "When the world needed you the mostπŸ˜πŸ˜‚" @Diokpa said: "my wife turn her own punishment for me" @vinafrikbaba stated: "I go soon marry hope na like this e go sweet lol πŸ˜‚" @Larry Agnes wrote: "No be Awatar I dey see for

Victor Osimhen Gifts Tiktoker, Peller His Jersey

@ben.pele.75:"Some go say e no funny but we love M like that, who God love man no fit bring am down." @ihiechiflourish:"See boy wey the whole country gather the hate. God keep blessing you, big Peller , haters una never see anything."
Keep up to date with our latest articles and uploads...