
DNA test allegedly confirms Davido as father of Larissa's son
Abeg, who dey follow Cutie go omugwo for London. Shebi Una dey remember say we had to put omugwo on hold abi? Now the road is clear now. Oya, online in-laws make Una pack your bags, we dey go do omugwo for London.E choke ..."