i go pay

Burna Boy reveals plans to sue bloggers

In his words, "Dat money wey I wan give dem instablog dat time, e be like say na to give like 100 lawyers now, But I know say na hustle everybody dey hustle so e go pain me if I run dat kind tin. Why una dey push me na ?"
Keep up to date with our latest articles and uploads...