"Jealous hubby" - Davido quickly steps in as Mayorkun 'suggestively' interacts with Chioma, netizens react
She's too pretty😩❤️" lhordreema wrote: "Choima wey e dey treat like Egg, make Mayokun no come dey fry am for am😂" big_oaa wrote: "Ma today una just dey know 😂, even if chioma dey shake person self he go rush remove the girl hand 🤣🤣🤣🤣"