GenZ don bring dem come outside by force ๐" next_autos opined: "Make them hold this particular boy , one dayego leak family secret ๐๐๐๐" itz_donchux commented: "Funny enough, she definitely has just one favorite shoe and bag amongst all
See some reactions below: naijafooddiet: "Before e reach lagos with bicycle davido go don return, the journey isn't smooth, na just day 8, he fit Dey Road reach the day davido go show." zeee__coco: "Some of una go dey do like person wey no get
Hailing E-Money for the opportunity, Portable had wrote: "@iam_emoney1 Na Baba God bless you more Godfather You no go fall Thanks to those people way dey show me love from day one."
Eh, carry go, make you just, (go) [Outro] Roll this waist jor, ki lon se e? Ah ah Ifeoma, why you dey form? Wait, na club you dey oh, no be wake keeping O n ye e? [ Broda Shaggi Oya Hit Me Lyrics ]
@Beylow_ Heesha said: ๐๐๐awwwnnn. happy for you, the God wey do yours for you should ignore me๐ @Chase asked: You sure say you go use eye see the next frontal ๐๐๐ @callmeroyalty2 said: If u die ego use candle night apologize ๐ฅฐa win
One Prince Okoh wrote, "You gogo your house, na my wedding abi na your wedding? Who you wan impress? Na me go choose ashoebi style on my wedding day, ego be turtle neck."
Reactions as lady shows romantic way her dad welcomes his wife home every day dollarboi78 stated: "U go don know say na d woman d provide pass cuz no hardworking serious man go d get all this kind time." i.am.chike stated: "You will never see
I see you the other day dey follow yhemolee drag, your mate na mula Abi you senior mula and e dey hustle make money, with your smelling singlet, e sure me say if dey soak that singlet for water ego dey smell die, you go carry pr_ck dey come
Lady overjoyed as her bike man storms her school on sign-out day to surprise her with wine, a photo frame, and other gifts. The lady took to social media to share this after being deeply touched by the kind gesture.
@Adejoke: "E con be like say I be bricklayer,nah nurse I be nahwhere did I go Wrong oluwa." @InikPhi: "Thank God i go nursing school i made the right decision."
me and you no go fit do that song you say we go do?... I'm pained walai Kus e shock me... first think sey na prank ... SO WE ALL HUSTLE THIS MUCH JUST TO DIE ONE DAY AND LEAVE EVERYTHING? .... R.I.P IMOLE ๐ก...
think say na you suffer pass until you hear another person story." triple4shotz commented: "Success is not a day's journey, person sell bedbug killer, wash other people's clothes u con talks say make e no hustle like say he go die the next
That's the secret otherwise you keep losing๐๐ ZION: "omo I lost 3.5m a day my prayers everyday is fathers don't let me gamble again." smilez๐ฅฐ: "Why camera no zoom the bet slip I won copy code e fit enter๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ."
In a tweet via the micro-blogging platform, Twitter, he wrote, "One day I wanna be able to wake up and credit all my friends 1 million dollars ... ego happen."