"Everybody go collect woto woto" - Yul Edochie mocks celebrities involved in Apostle Suleman's scandal
Everybody go collect woto woto. Anybody wey dem mention for Apostle matter make una drag am well well. Since we all want to be mad in this country.