Kallykuhn wrote: "Small 9k...you are posting it..all these celebrities are low-key broke Ooo..." Callmedamy added: "Person net-worth na you take chop food. I shall never be broke." Leaddyskincare reacted: "Someone's POF for UK's admission.
So if you drive small you park, use the oil chop the yam." @COCOU Prisca said: "I did this for my motorcycle, it really works. Even if red oil increases in price because of that, it is to Africa's advantage."
anita__chi wrote: "Fine Minister of God 💜💜 we love you 💜💜 I will resume savings for your groom price though I put hand inside chopsmall." majesty_daeze wrote: "Anywhere u go,ur presence speak ,the grace of God upon ur life is undiluted.
Great💥😎: "oshobo don chop you why you go you school fee olay naira bet u never see anything." faith clark: "dey whine urself u think say we be small boy show proof." blossom_rl9: "Your sch fee na 200 Mtchewwwww............ come make you see
Bea yhi: "If una notice pablo wey Dey pour wine him slippers don chop for front." Kim Kingsley: "Even the guy wey Dey pour the drink for the baby leg just look at his legs in that slide."
Baba Jare be warned don’t give my baby girl breakfast chop”. “I come in peace. I intentionally put aunty with the promo puna handle there to make them burn her page small. Igi ewedu oni wo pawa o”.
Meaning: this story chop my mouth. I'm shocked beyond my imagination. Yo! I saw the family picture. Again, how can a ghost get someone pregnant biko nu? "Before you marry anybody, make sure you ask questions.
I can see that you don't go clubbing in heaven, ose maami, oya chop kiss for not drinking reflon in the grave.. barely 65days that I did your remembrance, mo ti n ri ise owo yin maami..
Abeg chop remain for us oo." Royal Leonard wrote: "She done too let herself down person when all this small boys suppose look up to just like Beyonce and Alicia keys na him them wan climb 😂😂 bad girl for real."
yeah, oh Lord a'mercy yeah yeah yeah yeah Oluwa Rexxie eh yeah, Oluwa Lyta na na [Verse 1] Olamide don sign the boy Everywhere I go now they want to smile with the boy (ahn ahn ahn ahn) Shout out to the people now whe Dey show me love That small