
"Shey you dey whine me?" - Food vendor shows off her N7,000 noodles with 2 eggs
Chee Derah reacted: "7k for something wey go cold before e reach my house." Big said: "Ur market no go progress since na to insult people for comment section u sabi. Only you cook the food hawk the food since come chop the food fool."