
"I no be ritualist abeg" - Meat seller cries out as people refuse to buy his meat because he uses iPhone 15 Pro Max
David hadi Baiye: "Belike human meat I no buy." officialmro: "Na the remaining of person wey you use you wan cut for us." opetoba996: "The meat Dey scare me self." Watch video: Tiktok Video.