Duolingo Nigeriaπ³π¬π: "GenZs don start oooππππ: "can't wait to see GenA wedding, ego b biscuits πππ." Watch video: Tiktok Video.
The video shows the lady opening the package, which she received from her boyfriend as a Girlfriend's Day gift. Upon opening it, she was surprised to find sachets of pure water, pears, Maggi, and groundnut oil inside.
Lady cries out as she shows off N20K hairstyle she got after showing her hairstylist a sample of what she wanted. The lady known as rae_nwamaka1 took to her page to reveal that she had a bad day due to her encounter at a saloon.
Qurrohtal'aeni π₯°πΊ: "e be like both boyfriend and girlfriend are mad." MIRRIEGO: "Abeg wetin be him ig name may me too know if him go send me ice cream money π€£π€£."
A young lady has taken to social media in tears as she seeks help to reconcile with her elder brother, who has refused to speak to her for the past five months after the phone he bought for her was stolen just a day after gifting it.
I support senior man I no go ever believe sha this life e get ase be" flossy_miju said;Β "VDM wey dey lick man yansh, Bob is my goat because I never hear say Bob lick yansh before" iacob_emmanuel12 wrote, "VDM go Dey regret wetin send am?
Ariostar06: "E no go better the makeup Artist oooππππππππππ." Dah slim gurl: "I no fit hide am again πΉna me do d makeupπ."
FavποΈourπ¦π₯π«: "Madam nor reason all this thing you day talk so ooo, you don't know the out come of it, how una goday look each other now ππGod Abeg ooo." Watch video: Tiktok Video. Tiktok Video.
@Oluphiirmy17 said: "Ag baby don go do hair transplant" @Fayokunmii wrote: "I know Adekunle's mom is somewhere saying "Ehn ehn, eleyi fine, Shey iwo na o like irun e bayii, Abi Simi?
"Abeg no mind Dangote, he get plenty money oo, this hunger no dey reach him side that's why E no understand say Ego humble before the Indabosky #Naijamatter."
figures, ma wetin e Dey cause" oneheart_but_two said: "Some people's grace is quite questionable cos wtf π" angel_uriel_oreoluwa wrote: "If no be TikTok money this boy suppose dey one car wash stands, washing like 38 cars per day .
See them go off that gen u go tell us where e dey for Bible. Make we no press phone for church." @fendssss reacted; "You no meet us for school na why, even pastor go later beg you make you leave us." See below; Tiktok Video.
Anything wey I want like this, I go get am. To cook, the day wey I say I wan cook, ego even fight me say why I dey cook? Say make i comot for kitchen. It's a very comfortable lifestyle and a happy one".