
Angela Okorie goes on long rant, calls out Mercy Johnson
Now your mama wey tey you and people together don die wetin people go do now wey your mama don pack people destiny die, Hmmm God abeg o As God is revealing Things if una like make una believe if una like make una no believe,just pray to God