"I don dey depressed for days now" - Comedian Broda Shaggi writes after a twitter user said he isn't funny
Wetin I do the guy, this small comedy hustle wey I hold say make I use chop, feed my family, you still won scatter am. Bro's Abeg na. Love you. BRODAshaggiNG twitter post