
Nigerian lady shares earnings from bottle girl job on social media
Ochuole: "Be like sey na different bottle girl I dey do oo π link me up girl." L'ora: "Omo abeg which bottle girl you dey do eh baby cox I do same job I see money but not always and not this much Atleast 20k." WATCH VIDEO: Tiktok Video.