dem go hear am

EFCC dey try disgrace us - Dangote Group

For dia statement, Dangote Group tok say dia representative bin don go di agency office to deliver di first batch of documents wey dem ask for, but EFCC officers say dem wan come dia office to collect di same documents instead.

Lyrics: Dr. Dolor - Pray (feat. Teni & Phyno)

who no get money, nobody wan play with am Who no get money, nobody wan call em phone Na why I wan get money So I fit spoil my mama So my pikin no go ask me "Where you dey when dem dey work?"

Portable Signs Femzy Jay to Zeh Nation (Photo)

Because if you break the ladder, many people see one, dem still need the ladder. Omo iru e. Let them see it," Portable said in a mixture of Yoruba and pidgin English. "That ladder you just climbed. Many people still want am.
Keep up to date with our latest articles and uploads...