@phemidawhiz: "Make dem carry amgo where him no know drop am there." @jospeedwurldtv: "Abi dem dey shoot content 👀 if not R!P in advice if hand touch them."
SAVAGE: "I swear take heart try make them leave am site him down and talk to him." Meshack Chinonso: "2 things 1 must happen ooo ,I can't just allow them do this else ,every single one of them gohearam." Watch video below:
Ejo e nle njo wey no concern you Na there them go find you You no get work o Na for your mouth demgohear say Simisola get belle (She don get belle) Na for your mouth them gohear say Biliki dey sell pepper (She sell pepper o) Na for your mouth
@Yourfavourite claimed: "With this video no worry demgo still come carry am" @SPLENDOR RICHES OFFICIAL advised: "Dropping de Ramson amount is not necessary cause it's another attraction" @I_am_ossie asked: "Una wan pay again Abi which kind
Someone said: "Today you gohear rude queen causes calamity as she exposes her boobs on Instagram tomorrow you gohear Lagos big girl shut down Instagram with her boobs ah ah wetin happen. Breast breast breast everywhere."
See some reactions below: Tracy kenne: "na who never experience amgo feel say na joke." black bee: "i swr to God if i no pai that your man make i no wetin cause am." Didi's Haven 🌹: "😂😂😂 If na me I go wait to see wetin e wan do😂."
Check out some reactions from fans MosesPerry14 said: "Na why dem dey call am goat 🤫🐐" BP asked: "Why he dy shout...nor be him invite am?" Ogbeni Olabode said: "The part wey i wan hear gan gan na that last part .
Michael said: "Make me self see person wey I go give belle ...kin ko basun fun." Slimfit reacted: "Oga ade, ade go call you back say his mama no dey around na that last time you gohear from him last."
EduCyril2 penned: "We no wan hear say him go show dem use ring beat am o." JaphetBobai wrote: "Bobo don kill market for Danny rehga 😂😂. Ahead ahead boss.