Haba." @1Hormonelson: "If your own mama con later die whereu won draw her tattoo." @SAMUEL_BOBO1: "Chaii, una dey amaze me for this app... Whereu put ur mum. Someone that doesn't knows u exist."
Bobby jay: "Teni Dey use earphones Thor where mohbad phone Dey." Kayode Lexy: "According to Kizz Daniel.. u don work, u don try. You suppose to dey jaiye jaiye." sallytilly29: "if you come naija I will love to visit you from Maiduguri."
@Kay Everything: "Wetin you kan leave the hand dey do? u no fit react. msssh! u stay dey enjoy am." @Oluwapelumiadeniyi: "He think say nah lambo yansh." Watch video below: Tiktok Video.
Read some reactions below: @realted18 said: "But why wizkid crop u from e pictures, dem help u talk now d next thing d internet is mad dey play" @NobleBenz said: "Jada, the Internet helps us communicate, find information fast, learn online,
U b like who even Dey alive so." @bigboybenjay: "Na one tweet wey @davido use reply you , na him don dey give u High BP.. lol baba wan use davido rebrand him career."
@MIPI: "no be u she dey go meet abi because say u tell her make she wait for bar or receptionist say udey come." @Beloved: "Omo camera everywhere person no fit just waka freely for road again." Watch video below: Tiktok Video.
Dubem alonso asked: "We're the police men and Nigeria Army" Legend remarked: "Una run finish de shout block road block road π" mathewokoh78 said: "why are you ppl running,mumu ppl una dey witness wheredey fire gun sorry for u ppl."
Warri People Show Love ZAzuu"@Mohammed Umar, who reacted said, "Na different set of people wey no dey carry last. U wan carry warri money take affect their economy, You never learn finish. Na the spirit of love sharing dem teach u so."
dey find 1st position when u can get 1st position from the back πππππ" @debbie commented: "This one pass handing over oh π e no dey do again π π" @CAKES AND DONUTS IN AKURE stated: "Dey play ππ when you never even find xπππ" @Pweety
see you see yaba left." @π« wrote: "Find stick make udey use am mop tilesπ" @Zainab Odeseye reacted: "ππππI wasn't expecting this o..see my food almost comot my nose" @EGO OYIBOππ opined: "At this point ehh, make everybody dey use their
Poromi Semiles asked: "Whereudey go with bell?" Qwiin Ise stated: "Not the bell, please." Emmzer berry wrote: "Baba no forgot him a bell." Tunblackman added: "Juju carry him bell ooh."
REAL LIFE HAPPENS OFFLINE no let anybody pressure u sha." Tradesmart: "hope say udey spend on him too. oh sorry nah student u be." Daninio007: "You will still ask him one day.. what have you done for me?...
Lagos has Lagosed her mehn." perryngwu33: "Them don fuck dump this one she come Dey use am catch cruise. U were rejected." rukky_of_delta: "No be all this love talk Dey do me right now.