BBNaija Season 6: Reactions trail free voting system
@Dorren06 "Voting this season is free. Ore akugo for people wey dey make money from Big Brother every season through Contributions." @Belotti981 "Voting free this season? @BBNaija una don dey do rituals? @Sade1505 "Free voting.