"You don use me finish dump me, this one pain me" - Naira Marley's barber calls out Papaya Ex
"Oya all the videos wey I dey leave my work for come follow you shoot you go pay me now o. Me sef no small nau. Why she dey whine me? After you use me finish, you still con get mind dump me." See post below: