ringlight to talk about someone else's marriage, go fix ur home ma'am." realafolabii said; "Una don Dey mad for this internet...online family meeting on top people family matter....if you no wan get headache ...why you deh worry about another
@tunjilawal: "If she is humble to her husband then I don't see anything bad in her 4 keeping it secret." @Laura Zaks: "All of una wey de talk say, say no marriage una sure say no be una go be the problem if table turn?"