Nigerian lady expresses shock as she finds jollof rice inside ₦50 meat pie purchased in Lagos park
Dat_gal_Destee: "You even see rice sef the day wey I buy the one of #200 na onions dey pack inside." Evamarcel-wealth: "If na for Enugu Na beans u go see inside😂😂😂 beans pie😂 if u chop am finish u go drink water belleful wella."