prince nwafor

13 pipo wey dia deaths shake di world for 2023

Obinna Nwafor (Saint Obi)Nollywood ogbonge actor, Obinna Nwafor, wey dey known with im stage name Saint Obi die for May. E bin dey as one of di main players wey start di Nollywood industry for Nigeria.
Keep up to date with our latest articles and uploads...