Please Beg Them to Take This Light - Abia Resident Appeals to State Governor, Alex Otti, As He Enjoys 24 Hours Power Supply (Video)
Water wey I put for fridge comot, e don turn full block wey dey comot smoke. This 24hours light no be here. Alex Otti abeg call this people make them take this light small o before e spoil things for us.