Student's voice note sparks buzz as he warns coursemates on group chat during result release (Video)
Abeg make everybody Dey check their own result oh, make nobody check my own, no check person own oh. I no send anybody. "Na God I take beg una because if result come out like this, na so una blood go hot.