"You look nothing like your age because I no Dey stress you" - Singer, Timi Dakolo celebrates wife Busola, on her birthday
You look nothing like your age because I no Dey stress you.??♂️??♂️ All of una Wey Dey spin my wife, make una sha know say we Dey discuss una for house Dey laugh.