"One Thing Na To Sabi Make Money Another Thing Na To Sabi Chop Money" - Cubana ChiefPriest
Life No Get Warranty, Life No Be Samsung. Nobody Knows Tomorrow If You Get Money Pls Try Chop Your Money. Person Dey Die Leave Money, The One Wey You Chop Should Be Major !!!! Na That One You Go Carry Go" Instagram post.