no fit vex

Lyrics: Kcee - Protect Us

See the barty boy wan kill my laughter We dey flex Them dey vex, dem dey para But we no send, cause baba God dey the matter Them bin no want make we kolongo, We dey chop, we dey flex, we dey jogodo All the girls dem dey whine, dem dey selense

Lady artistically recreates Burna Boy's face with 'fufu'

Na to chop Burna remain like this πŸ˜‚" __pappyg penned: "Why you no use amala πŸ˜‚πŸ˜‚ this one no be our odogwu o πŸ˜‚πŸ’” if burna boy na albino be this" mo_lola__ said: "Una Dey disrespect my Odogwu o" sirehisyor said: "Abeg you fit teach me?

Lyrics: 2Baba - Oyi (feat . Hi - Idibia)

make me mara eh Attentiveness for my matter eh I no fit halla, I no fit shout I no wan make, na me and you dem talk about And if I tell you say I like you Abeg no let shakara come dey kill you That time, 30 billion no go do you That time, Edumoga

DJ Cuppy dumps her pink Ferrari, says 'time to grow up'

πŸ˜‚.....dey play." just_will.i.ams stated: "Maybe she is going for a pink private jet money dey to spend πŸ˜‚." walincoal wrote: "As papa don talk say she no dey hear word she vex drop papa's car πŸ˜‚." nifemi_tee said: "Aunty chop breakfast dey

Lyrics: Rema - Beamer (Bad Boys)

fit to leave you for any reason [Verse 2] Girl I go dey for you, girl I go dey for you baby, dey for you, girl I go craze for you baby Vex for you, why I go vex for you baby, fool for you, I too mumu for you baby Sister bumbela, your baka make
Keep up to date with our latest articles and uploads...