I never wan die abeg - Tonto Dikeh says as she reveals the celebrity she would never blog about
E be like say una no like me. Jim go create violence before court date. Una never know Jim. Abeg crase pass crase Biko. Abeg make una leave me o. Na malaria I get. No be die I wan die." See her post below: