"I caught the girl who has been owing me since 3 months" - Drama as lady bumps into debtor (Video)
@Pretty short gal said: "Me sef I go still catch the one way Dey owed me 75k haaa I must collect my money." @Asaluxuryhair_touchInt'l said: "I no know wer I go catch the one wey Dey owe me 550k and na man."