I never knew power outages occur abroad - Actress Lilian Afegbai laments
The last one wey happen, I no when, I don dey darkness since, I dey wait to watch TV, my phone, everything don off, as dem bring light, I just go outside 'NEPA don bring light oh!'. My neighbour come dey look me like say I dey mad."