He said, "I'm speaking for the Igbo clan; majority of the Igbo do not spend money where they hustle for money. "I'm hustling in Lagos, I won't be balling in Lagos. If you want to know my worth, follow me to my village.
If anybody says they have not done anything, then you can say that man or woman is not in this world because they have tried. What Buhari and Osinbajo did in three years, people couldn't do it for 16 years.
@tamtam_d_1st, "Anybody wey fight for my wedding better be ready to fight for seven days 😩😩what nonsense. Not my wedding sha E no even fit happen. Ife comes to my matter people dey sabi compose their self".
Tekno dey make us vex and if I catch am e no go like me... you just come dey carry pessin song dey go dey sing... God save am because we no dey Lagos, now set we don enter Lagos, na because of Tekno we don come here... if I catch am..."
@riky_iam said: If I talk my story back then, eh Lagos girls just leave them especially BBL once's.... Hmm @Emedymessi wrote: If na like dis be the standard way to toast babe, e don be for us wey dey dis country.
I been feel say if my own long well well e no go pass 24hrs! So I took my bag and I came to Lagos and ended up under Obalende Bridge for 3days. I never knew that those stories where summarized to motivate us, Bros!
@ugochinnaemezie reacted: "If u rent am u rent problem." @El patron commented: "Red Sea." @Odogwustevo_ reacted: "House comes with natural swimming pool." @CHARISMA EBI reacted: "This house is selling for 2.1 billion naira." Tiktok Video.
@kent_patrick09: "If you see me for Surulere this night dressed up as a kid, mind your business o." @BayoLovesyou: "Buh according to you his fans e no like show off?wetin con happen." See post:
Here's what he wrote, "This BBNaija Enh... e funny o. Na dem go nominate you for eviction, Na dem go still run come hug and show you "love" and express "happiness" if you are saved or "grief" if you are evicted! Hahaha world people.