Ashmusy replies Tboss over her N2 million daily expenses, calls her lame
I have 7 delivery byks for my company.. na everyday 3 Dey spoil.. na every week we Dey buy new one... should I continue to Count ??? "Truther" say na fake life... 1 tell Una say the 2m daily na for designers wey I Dey buy ?