See his tweet below ; Iphone 11 wey ah just buy yesterday for plaza, Uyo..if i ON am ego tell me welcome two minutes later ego off by em self come tell me bye bye join..??? abeg people wey get Iphone11 na so de phone dey behave??
It features some new music which were added to the album as bonus tracks, two of which has been released as singles ‘Ghetto Life’ featuring Blackface Naija x Rocksteady and the Hennessy Artistry song “Dance Go (Eau De Vie)” featuring.
See some reactions to the video @Clara🦋🔐✅ said: "This one go dey use hand count rice before en wife go cook am 💔💔😫" @Precious wrote: "When e young e no marry.
@user9867184173404 said: "De girl nah good girl shaaa, e for run with ur phone u get luck badoo." @itz_horlarmhidey_mental_giant said; "Go try am for Lagos make Dem carry ur phone go."
"She say who I de find, I say Kate. she say she no de appreciate make guys look for Kate after eight say e no de appropriate. "I come say madam, abeg cooperate, I come even lie say I relate to Billgate.
cheat on you" gloryudo02 said: "He go still use the car go pick him main babe" dozzy800 stated: "Where una Dey see understanding gf my baby go see me Dey wash car she go enter house De watch Netflix" Watch video below ...
Girl I place all the curses in the Bible on you @ola_mi_de gbogbo awon abiyamo aye ati orun won a panu po sepe fun e? For your information girl, my mother lives with me she's not in Ijebu.
E be like say na that holding wey dem de hold them, na e dey ginger them." Whitemoney added: "Na that holding na e dey ginger dem. Don't hold anybody ever again. You want to fight? You feel like fighting?
@súççéss reacted: "My bike man no won see me vex ooo if I de vex he go say watin I want may he buy for me....l no know where he de see money from." @oyi wodu reacted: "My own bike man go call me say E won check up."
NAIRA: "at end we all go join ashawo and yahoo.. dey play o." Snow's King!: "Una no see hin assistant wey carry hin briefcase?" Focus.O.G: "Make e Dey play, him mate don comot sch Dey cash out, make ego cash work Abeg."
Her husband would have travelled before she arrives home. cause he will massage taya." dorisessel321: "not me getting tired after watching it, abeg make una come pour me water." user5017445059772: "Na the hubby go jiya e.but she tried yhen
penned: "That Korean money .. if you go bureau de change, Na you go still dey owe dem 😂." leeeymarrrrh said: "Everybody go want start okrika business now no worry na coin coin you don dey see." meet_pepenor wrote: "I go enter okrika business
The song's lyric, believably for worship says: "Carry me dego, Jehovah carry me dego my husband house." A Twitter user shared the video with the caption: "Wait, whaaaaaat. E don reach like this ???
him already @Call_me_pesoking said: You get mind go date Mike Tyson 😂 @Splashy Bae ❤️ wrote: E be like say u order when the company dey do promo 😹 @Eniola😘 wrote: this is definition of me and my man,he go dey act serious for outside😂 but
@Saviour_James98 said: "Chop finish, go check fridge if ur favourite drink dey inside, if e no dey, comot go outside go bayam come back come sidang drink finish, find neighbour do smaul amebo den come back come transfer de money give de food
The song's lyric, believably for worship says: "Carry me dego, Jehovah carry me dego my husband house." A Twitter user shared the video with the caption: "Wait, whaaaaaat. E don reach like this ???
@mc.ochman said; "You no de fear na Jesus name you de call for mami water." @kelvin lou 18 said; "Abeg I go accept . "No call abeg. "Make I fight my village people finish before your own abeg."