"Na God dey run am" - Big boy says as he shows off all his keys
kandeladi said: "Na only Toyota your head dey produce, later ifa go use you do soap for another person😂especially that one wey u buy okada for😂😂😂" _shinashine_godspeed enquired: "Wetin you wan run for God bayii????