"See wetin I see inside burger" - Sydney Talker shares video after buying Don Jazzy's burger
Emmanuel said: "Una dor still come with una mumu lie." Ashee said: "Why e be say na u con get the luck all of una dey mad includes Don Jazzy." @mustoy said: "You wan turn burger to sporty bet."