Lyrics: Simi - Selense
[Intro] Lola geti work oh Entrepreneur international But na soso sleep lola dey sleep Chima no gree open shop E say na hangover Na everyday oga dey shayo Dem say simi why you too dey complain Tomorrow dey, forget today eh eh oh Igba o b'owo fun anybody laye