Malu 2

Lyrics: Falz - Johnny

Johnny just drop Huhn, Johnny just drop For no just cause Huhn, go [Verse 2: Falz] Huhn, Johnny come Johnny go Johnny just complete him youth service Passing out tomorrow So the guys dem do party For the place wey the bois dem dey meet usually

Lyrics: Phyno - OIL

I dey pray for grace o I dey pull my weight o Mmanu Chineke telum, no one go fit disgrace o I dey run my race o No time to hate o Ngwa buliem elu kam kubanu face locate o Nwa malu mma bia ka anyi riwe ndu Ka anyi riwe elele Nwa bia ka anyi
Keep up to date with our latest articles and uploads...