Lizberg Na hear I hear

"Money has no respect for age" - Pretty Mike trolls haters

Be wise and Envy no man...Wait ur turn .....Some ignorant guys be sounding like "No mind am, na small boi, He just started seeing money, I even senior him senior brother with 10 years sef 藍... some arrogant people are too proud to say pls

Lyrics: Dremo - Ringer (feat. Reekado Banks)

Shey you dey hear? Forget ma babe na tear-rubber No be beach like Ilashe Even if her name was Grace nobody can share Shey you dey hear? Charlie mehn Timi l'Anti eh Yeah, bad gyal inna the London town, shey you dey hear!

Lyrics: Timaya - Born to Win

[Chorus] I'm born to Win Me I know get anybody to help so I must Win All my life, everyday my dream is just to Win Me I no get anybody to support me so I must Win DOWNLOAD MUSIC Na me be the boy back then dem dey borrow Nobody really knows tomorrow

Lyrics: Timaya - Telli Person (feat. Olamide & Phyno)

Leggo (Yeh) Soundbowy, Baddo, Phyno Fino Leggo' Yetunde, every night and day you like to samankwe Brother Nnamdi, all your friends dey work; your own na samankwe (eh) I tell you, you no gree, I advise you, you no hear I tell you, you no gree
Keep up to date with our latest articles and uploads...