Lyrics: Kizz Daniel - Jaho
[Intro] Vado DJ Coublon Krrii Jaho jaho Jaho jaho [Verse 1] You dey do as them dey do Oga do wetin you know You better know who you are You better know who you are As you come this life alone Na so you go leave this life alone o You better know who you are