Hustle go pay

Burna Boy reveals plans to sue bloggers

In his words, "Dat money wey I wan give dem instablog dat time, e be like say na to give like 100 lawyers now, But I know say na hustle everybody dey hustle so e go pain me if I run dat kind tin. Why una dey push me na ?"

Lyrics: Demmie Vee - You Go Wait? (feat. Kizz Daniel)

hustle baby, make we cooperate If I no get this money shey you go wait and if I no get this motto shey you go stay As I Dey work baby, no Dey complain , as I Dey hustle baby, make we cooperate (Outro ) So my baby don 't go away , FBI , check
Keep up to date with our latest articles and uploads...